ig.news

Polish Bishops Response to Coronavirus: Offer MORE Masses

Polish churches go increase the number of sunday masses so that dem no go dey get too many people for one mass. This na wetin Archbishop Stainslaw Gadecki, the President of the Polish bishops announce (March 10).

Gadecki react to the decision wey government make to forbid plenty people for one place.

The statement talk say 'e no fit happen say we no pray for our churches' - [as dem dey do for Rome].

Foto: Stanisław Gądecki, © Mazur, CC BY-NC-SA, #newsIpgqgtxsef

28